Kel Cypha — God Of Miracle (Ft. Uncle DIA & Boc Madaki)






God Of Miracle Is A Song So Dear To Me Because It Kept Ringing In My Head After My Accident.


People Of God, We Made "#GodOfMiracle" The Same Day I Was Supposed To Have My Surgery.


I'm Grateful For Life, I'm Grateful For Those That Stood By Me When I Almost Lost Hope.


Well, I'm Still Healing But I'm Off My Clutches...This Is My Testimony.



PLAY BELOW



STREAM ON SPOTIFY


STREAM ON APPLE MUSIC


STREAM ON DEEZER


STREAM ON YOUTUBE MUSIC


DOWNLOAD MP3


LYRICS


KEL CYPHA (VERSE ONE)


Nothing Like That Mehn
Kel Cypha...
You Say, You Say!
"Clears Throat"
You See Ehmmm?


Oga Pontius Pilate, Enter New Year with one leg
Some Church rat, plus high men, Dem Don dey pray for my death.
some say I change, climate, Like Murpheus I just rym it.


Lamba Goma like Jayjay
Orkuoto ekeneze Like Goje
Oya go gain.


Me I dey general market dey sell my market.
I hear from Judith and Caleb say blow na grace of God, no be by talent.
Police sef see me as target before I take shortcut, Dem knack a man palette, I no get money for wallet, last night I spray for club, this na tears after death.


I spent cold nights on a rough sea
I'm so far gone like the north east.
rugged like ripped up jeans
I heavy I dey pour spit


shock like Adam when he burst eve, like herdsmen I dey nurse beef
The Lord taketh and the Lord gives
Plus I came with punchlines wey dey burst Teeth




UNCLE DIA (SECOND VERSE)
See the way I dey bounce through the valley of the shadow of death


Even devil sef e gas to confess


Say the boy get ororo for head


See the way him dey dey flow easy no stress


Now they try to put a hex on me, heaven says Hell No this one is blessed


Now Reminiscing how the life that I'm living right now was my prayer request


Well they thought that they buried a seed but I germinated


congratulations, glad I made it


Even when the industry is saturated


I'ma reach the peak till they ask how we did it


Jibi rayuwa na toh abin mamaki


Girma kaman an Zuba taki


Magen gida ya zama zaki


Albarku ga naka ga naki


but the Living God that I Serve
na him dey watch my back like CCTv


Evil men may try hard but I get power that was given to me


so me I no dey taya
mu bar su chan a baya....Tintini


the devil is a liar,
the devil is a liar...
make e kuku free me


BOC MADAKI (VERSE THREE)


For Say You No Dey By My Side
No Be Small Tears For Dey My Eye


Shey Make I Cry? Or Make I Smile
Shey I Dey Happy, Shey I Lied??


The Day Phil Chase Died I Cried
Gashi Wa Irin Mu Ba A Hype


Duk Da Bamu Yi Mu Nanata
Bana Ji Kamar Ba Kan Ta


Don Yawan Yi Mana Abubuwan Al’ajibi Baya Sa Ubangiji Ya Gaji


Ga Kariyan Da Yake Mun,Shigowa Na Kan Sa Duk Mai Mugun Nufi Ya Tafi


In Zamu Yi Wasa Warwason Tiketin Ake Yi Like Buhun Kudi A Gari


Ta Dalilin Sa Na Kubuta Daga Hannun Magabta Da Munanan Yanayi


Miracle No Dey Tire Jesus
They Used To Say I Do Not Deserve....
....The Job But Now Dem Dey Hire Me First
Wuta Kawai,Me Just Dey Fire Me Verse
Switch Level To A Better Me Version
Fadin Gaskiya Attract Foes
But We Advance Bro
Ina Ta Kumfa Da Hard Flows,But I No Dey Lather With Soap

Post a Comment

0 Comments